Nigeria police don defend dia use of teargas on protesters for Abuja and Lagos on Democracy Day.
Police tok-tok pesin, Frank Mba for interview wit tori pipo Channels say dem use tear gas as na “acceptable mode of engaging violent protesters anywhere in di world”.
On Saturday, Nigerians enta streets to protest di state of di kontri to mark Nigeria Democracy Day.
Some of di protesters bin carry placards and dey sing anti-Buhari songs for Abuja.
According to Mba, di use of teargas only…
Connect with us on our socials: