Ahmed Gulak Dead: How Buhari, FFK, odas react to di killing of former aide to Goodluck Jonathan

Ahmed Gulak Dead: How Buhari, FFK, odas react to di killing of former aide to Goodluck Jonathan

Late Ahmed Gulak

Wia dis foto come from, Gulak

Plenti pipo for Nigeria don dey react to di death of di former political adviser to former President Goodluck Jonathan , Ahmed Gulak wey some unknown gunmen kill for Owerri, Imo state capital on Sunday morning.

Di Imo State Police Command through dia toktok pesin Bala Elkana confirm Gulak death to BBC.

Oga Bala for statement say early on Sunday morning, “bandits block Ahmed Gulak around Umueze Obiangwu for Ngor-Okpala Local Government Area” come shoot am dead wen im dey on im way to Owerri airport to catch flight to Abuja.

Pipo wey kill…

Report

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *